[Lyrics] King Promise & Wizkid – Tokyo

Spread the love

DISCLAIMER: SteezeHub.comreserves all rights to this lyrics webpage.

On no account shall anotherpublisher copy and paste the content of this webpage without prior knowledge ofthe administrator(s). Publishers who do not abide shall be submitted toappropriate authority. Regards. All rights reserved, © SteezeHub.com, 2018

Contributor/Writer of lyrics: Joseph ‘Aqweci’ Ofori

CHORUS (Wizkid)

Girl say I take you to Tokyo

Girl I go take you to China oh          

Girl I go take you to London

I go tell them say na you be the one gornie

Girl I go take you to Lagos oh

Girl I go take you to Ghana oh

Girl I go take you to Tema oh

I go tell them say na you be the one gornie

ɔdɔ yewu I dey love you all nice – all nice

When am I with you say na all night o – all nice o

(2X)

VERSE 1 (King Promise)

Sɛ ɔdɔ nka me ho so a me da a ɛnda

ɔnda me nkyɛn nso a me da a ɛnda

ɔdɔ yewu kɔ a na me ‘joojoo’ me saa – all night, all night

(2X)

I say my baby Fiona

I no go play you like Maradona

I go give you joy, make I hold yuh

Baby I go give you joy, make I hold yuh

(2X)

CHORUS (Wizkid)

Girl say I take you to Tokyo

Girl I go take you to China oh          

Girl I go take you to London

I go tell them say na you be the one gornie

Girl I go take you to Lagos oh

Girl I go take you to Ghana oh

Girl I go take you to Tema oh

I go tell them say na you be the one gornie

ɔdɔ yewu I dey love you all nice – all nice

When am I with you say na all night o – all nice o

(2X)

VERSE 2 (King Promise)

So gimme one, gimme one

Gimme back and forth make I feel that tin

ɔyɛ fine me se ɔyɛ fine

She dey blow my mind make I craze oh yeah

ɔse me yɛ bad boy – bad boy, bad boy

She nor with a star boy

So many girls, girls on my line but nobody do me like you

BRIDGE (King Promise & Wizkid)

Baby girl am I all for you – ohh baby girl am I all for you oh

Girl I dey love up for you oh – Baby Girl ibi you wey I want o

Money dey say na you I dey want oh – Baby you dey make I dey mad oh

Girl I dey love you oh

CHORUS (Wizkid)

Girl say I take you to Tokyo

Girl I go take you to China oh          

Girl I go take you to London

I go tell them say na you be the one gornie

Girl I go take you to Lagos oh

Girl I go take you to Ghana oh

Girl I go take you to Tema oh

I go tell them say na you be the one gornie

ɔdɔ yewu I dey love you all nice – all nice

When am I with you say na all night o – all nice o

(2X)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

four × three =

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.