STONEBWOY – JOURNEY
Life is a journey yeah eh
Journey yeah erh
Life is a long term journey
Journey yeah erh
Journey yeah erh
Life is a long term journey
VERSE ONE
Man taya no be say abi lazy
The night abi security for day abi mason
See man taya see the body nodey power
See me wey tin igo do for a better day
Ebi the work work wey we know say ebi the work work
Ebi elect we no dey rest
In every work I do my best nothing come first
Ebi the work wey know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey ebi there we know
We no go knock down sharp like Alikoto
Say Ebi the work wey know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey ebi there we know
We no go knock down sharp like Alikoto
No play me mame me sika entwa me tsobo
Wohu no sɛ me nam daadi mafi me pioto
ɛyɛ pongo noaa adwuma noaa mafe no koko
Sɛ deɛ Nyame kyɛ no nua na magyi me own o yeah
Adeɛ asa mebɛ s) me bobo
Kojo mɛnsu oo bɛgyi money for the koko
Ma capture me shordy one side ayalolo
Adwuma no asi one side branding bɛ hwɛ me shoto
CHORUS
Life is a journey yeah eh
Journey yeah erh
Life is a long term journey
Journey yeah eh
Journey yeah erh
Life is a long term journey
Ebi the work wey know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey ebi there we know
We no go knock down sharp like Alikoto
Say Ebi the work wey know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey ebi there we know
We no go knock down sharp like Alikoto
VERSE TWO
I don’t believe in work smart I say
Ebi the work hard I know
Igo dey move smart I say
Everyday igo dey think sharp I know
You for be one step ahead of time oo
Everyday another zone I loose my time oo
Ma mind dey ma eye for shine oo
Cos time no dey wait for man
CHORUS
Life is a journey yeah eh
Journey yeah erh
Life is a long term journey
Journey yeah eh
Journey yeah erh
Life is a long term journey
Ebi the work wey know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey ebi there we know
We no go knock down sharp like Alikoto
Say Ebi the work wey know
We never go dey play like domino
Anywhere the work dey ebi there we know
We no go knock down sharp like Alikoto
Life is a journey yeah eh
Journey
Journey
Journey
Journey yeah erh
Liiiiiiife